Trump say US go 'run' Venezuela and 'fix oil infrastructure' after Maduro capture - how world leaders dey react
US President Donald Trump do say US go "run" Venezuela until dem fit ensure a "safe, proper and judicious transition", after US strikes lead to di capture of di kontri President Nicolas Maduro.